26 Joshua still stresh en swod until Israel don kill evribody wey dey stay for Ai.
Like dis, Joshua win Amalek pipol and dia sojas.
For dat time, wi take all di towns kon judge di pipol as God wont am, plus di wimen and shidren, den wi kon kill all of dem.
God kon tell Joshua, “Dis swod wey dey yor hand, make yu point am face Ai, bikos I don gi-am to yu and yor sojas.”
Wen di pipol for Gibeon hear wetin Joshua do to Jeriko and Ai,