Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 8:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 No soja remain for Ai or Bethel; all of dem don porshu Israel pipol and dem leave di town open.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 8:17
9 Iomraidhean Croise  

E dey katch pipol wey feel sey na dem get sense pass kon end dia wayo work.


But King Sihon for Heshbon nor gri, bikos na so God wont make e bi, so dat E go fit give di land to us today.


bikos God make di towns sturbon, so dat dem go attack Israel. God wont make Israel pipol kill dem anyhow, just as E don kommand Moses.


Ai king kon sey make all en sojas porshu dem; dem porshu Joshua and e take dem far komot from dia town.


God kon tell Joshua, “Dis swod wey dey yor hand, make yu point am face Ai, bikos I don gi-am to yu and yor sojas.”


Joshua and all di sojas kon mash dey go Ai town. Joshua choose 30,000 strong sojas kon send dem go for nite.


Wen Benjamin pipol kom out kon fight, dem lead dem komot for di town. Just as before, dem bigin kill some Israel pipol, dem kill rish thirty Israel pipol for di open land and di road wey dem dey pass go Bethel and Gibeah.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan