Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 8:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Di sojas dem don ready; both di ones wey dey nort and di ones wey dey hide for west. For dat nite, Joshua kon go di valley centre.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 8:13
3 Iomraidhean Croise  

Joshua hide 5,000 men for di west side between Bethel and Ai.


Wen Ai king si Israel pipol, en and all en sojas kwik-kwik get up di next day go fight Israel for Arabah. But Ai king nor know sey some men hide for di town back.


Wen una don enter di town, make una start to burn am. Make una do as God don tok! Si, I don give una ordas.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan