Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 8:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Joshua hide 5,000 men for di west side between Bethel and Ai.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 8:12
7 Iomraidhean Croise  

Den e komot from der go di hill kountry for Bethel for east kon stay der. E build anoda altar for der for God kon woship am.


E koll di place Bethel, even doh di name before na Luz.


All di sojas dey mash with am as dem near di town. Dem kon stay for di nort side for Ai wey dey di oda side for di valley.


Di sojas dem don ready; both di ones wey dey nort and di ones wey dey hide for west. For dat nite, Joshua kon go di valley centre.


Josef shidren-shidren, attack Bethel town and God help dem.


Saul kon go Amalek town, where e for hide en sojas for one river wey don dry.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan