10 As day just break, Joshua gada di sojas with di leaders for Israel and dem kon mash go Ai for front.
For early morning di next day, Abraham kon get up go ready en donkey. E take two of en savants follow body plus en pikin, Isaak. Wen e don kut di wood for di ofrin, e kon bigin go di place wey God tell am.
So, I go kwik-kwik dey do wetin Yu kommand.
As sun dey shine di next morning, Joshua and Israel pipol komot from Shittim go Jordan River. Dem stay der before dem cross di river.
For early morning di next day, Joshua and di priests karry di Kovenant Box.
Di next day for early morning, Joshua kon tell Israel pipol make dem kom tribe by tribe and God kon choose Judah tribe.
All di sojas dey mash with am as dem near di town. Dem kon stay for di nort side for Ai wey dey di oda side for di valley.
Joshua send dem and dem kon go hide for di west side for Ai, between Ai and Bethel. Dat nite, Joshua stay with di sojas.