Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 7:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Dem take all of dem from di tent centre kon go give Joshua and Israel pipol kon put am for where God go for si am.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 7:23
3 Iomraidhean Croise  

Yu don shek evritin wey I get; wetin yu don si wey bi yor own? Make yu bring am kom out before my men and yor men, so dat dem go tok put for dis matter.


So Joshua send pipol go di tent. Di tins dey for di tent and di silva dey under dem.


Den Joshua and Israel pipol take Akan, Zera pikin with di klot, di silva, di gold, en shidren, melu, donkey, sheep, tent and evritin wey bi en own go Akor Valley (wey mean Wahala Valley).


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan