Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 6:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Wen Joshua orda en sojas, di seven priests karry di ram horn for God present for front kon bigin blow di horn as God Kovenant Box dey follow dem for back.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 6:8
4 Iomraidhean Croise  

Den Moses ansa dem, “If una go fit do dis tin kon dey ready to fight for God present


So e tell di sojas, “Make una waka for front kon mash round di town, while many sojas go dey waka for di Kovenant Box front.”


Many sojas dey mash for front of di priests wey dey blow di horn, while di oda guards dey mash follow di box for back dey blow ram horn too.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan