Una wifes, shidren and animal fit dey di land wey Moses give una for Jordan River east, but all una sojas must cross go fight first. Una must help una pipol
So Joshua wey bi Nun pikin kon koll and tell di priests, “Make una karry di Kovenant Box and seven priests must karry seven ram horn for di Kovenant Box front.”
Wen Joshua orda en sojas, di seven priests karry di ram horn for God present for front kon bigin blow di horn as God Kovenant Box dey follow dem for back.