Joshua 6:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English13 Di seven priests wey karry di seven ram horn for di Kovenant Box front, mash dey blow di horn round di town. Many sojas dey mash for dia front, while di oda guide dey follow for back and dem dey blow dia horn too. Faic an caibideil |