11 So Joshua make sure sey dem karry di Kovenant Box round di town only ones a day. Den dem go back go sleep for dia kamp.
Naw, Joshua tell di sojas, “Make una nor shaut or make nois; make una nor tok anytin until di day wey I go tell una sey make una shaut or make nois!”
For early morning di next day, Joshua and di priests karry di Kovenant Box.
Dem mash round di town ones for di sekond day, den dem go back to dia kamp. Dem do like dis for six days.
Make una sojas mash round di town ones and make una do like dat for six days.