Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 5:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Wen dem don sekonsaiz all of dem, dem kon stay di kamp until dia body dey okay.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 5:8
3 Iomraidhean Croise  

So for di third day, wen all of dem still get sore, two among Jakob sons, Simeon and Levi, Dinah brodas, take swod go fight di town kon kill all di men.


God replace dem with dia sons wey Joshua sekonsaiz. Dem neva sekonsaiz dem before; dia papa nor fit sekonsaiz dem for road.


God tell Joshua, “Today, di disgrace wey una karry kom from Egypt, I don remove am from una head.” So na Gilgal dem dey koll dat place kon rish today.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan