Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 5:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Naw, doz wey dem sekonsaiz, na shidren wey dem born for di desert afta dem komot from Egypt and dem neva sekonsaiz at-all.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 5:5
9 Iomraidhean Croise  

If to sey una know wetin dis tin mean: ‘Na mesi I wont, nor bi sakrifice’, una nor for kondemn pesin wey nor kommit sin.


So if Gentile pipol wey dem nor sekonsaiz dey obey evritin for di law, yu nor tink sey God go take dem as pipol wey dem sekonsaiz?


Weda dem sekonsaiz yu or not, nor mean anytin. Wetin dey important, na to obey God law.


For Christ, e nor matter weda dem sekonsaiz pesin or not; di only tin wey matter, na faith wey dey work thru love.


Weda pesin sekonsaiz or not, e nor mean anytin, di only tin wey matter bi sey, una don turn to new pesin.


Joshua sekonsaiz dem, bikos all di men wey old rish to fight wen den komot from Egypt, don die for di desert.


True-true, na forty years Israel pipol take travel pass di desert, so all di men wey dey fight wen dem komot from Egypt don die finish for di desert, bikos dem disobey God and God don swear sey as dem disobey am, E nor go let dem si di land wey E don promise to give dem; di land where milk and honey full.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan