3 So Joshua make di knife kon sekonsaiz dem for where dem dey koll Sekonsishon Hill.
But en wife Zipporah kut en son skin with knife kon take am tosh Moses leg, den e sey, “True-true, I don take yu from deat hand and yu bi my husband wey I marry with blood.”
Den Jesus tell en disciples, “If anybody won follow mi, e must deny ensef, karry en cross and follow mi.
For dat time, God kon tell Joshua, “Make yu use stone take make knife kon sekonsaiz Israel pipol again.”
Joshua sekonsaiz dem, bikos all di men wey old rish to fight wen den komot from Egypt, don die for di desert.