15 Di oga among God sojas for heaven kon tell Joshua, “Make yu pul yor sandals, bikos di place wey yu stand put so, dey holy.” So Joshua do as di man kommand am.
God tell am, “Make yu nor waka near dis place. Remove di shoe wey dey yor leg, bikos di groun wey yu stand put so, dey holy.”
Naw, dem lock and dey guide Jeriko gate, so dat Israel pipol don go fit attack am. Dem nor gri make anybody enter inside or go outside.
Wen dis vois tok from heaven, wi awasef hear am, bikos wi dey with am on-top di mountin.