12 From di day wey dem chop di food wey grow for di land, manna kon stop to fall. So, Israel pipol nor chop manna again.
So Israel pipol chop manna for forty years until dem rish Kanaan land.
Good pipol dey leave propaty for dia grand-shidren, but na doz wey dey fear God dey take evritin wey wiked pipol die leave.
and una chop some of di food wey dey di land, una must keep some as special ofrin to God.
I send una go plok wetin una nor plant. Oda pipol don sofa plant dem, but una kon enjoy wetin dem sofa for.”
Di day afta di Passova, Israel pipol chop some food wey grow for di land, plus bread wey nor get yist and rice wey dem roast.