Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 4:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 So, Israel pipol do wetin Joshua tell dem. Dem pick twelf stones from di river centre, akordin to di tribes for Israel, just as God kommand Joshua. Dem karry dem go di kamp kon put am for der.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 4:8
6 Iomraidhean Croise  

kon do as God kommand dem thru Moses and Aaron.


Den Moses rite di word wey God tok. For early morning, e build altar for under di mountin kon arrange and stand twelf stones; one for each of di twelf tribes.


Di twelf stones wey Joshua take from Jordan River, e arrange dem for one place for Gilgal.


For di river centre where di priests wey karry di Kovenant Box stand put, Joshua kon put twelf stones for der. Di stones still dey der still today.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan