16 “Make yu tell di priests wey karry di Kovenant Box make dem komot from Jordan River.”
God kon tell Joshua,
So Joshua tell di priests, “Make una kom out from Jordan!”
Den for heaven, God Temple kon open and en Kovenant Box dey inside di temple. Tonda kon dey make nois and spark, den strong eartkweke happen and big-big ice-blok kon dey fall.