Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 3:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Joshua tell Israel pipol, “Make una listin to wetin di Oga una God dey tok!”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 3:9
4 Iomraidhean Croise  

Una nor go woship God as wi dey do for here today, where evribody dey do as dem like,


Israel pipol, make una listin to di rules and law wey I won tish una naw. Make una obey dis law, so dat una go get betta life kon enter and stay di land wey awa grand-grand papa God promise sey E go give us.


Joshua sey, “Na like dis una go take know sey, God wey nor dey die dey with una and E go really porshu Kanaan, Hit, Hiv, Periz, Girgash, Amor and Jebus pipol komot for una.


Tell di priests sey make dem karry di Kovenant Box and wen dem don rish di wotaside for Jordan River, make dem waka enter di wota small.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan