Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 3:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Di priests wey karry God wey dey rule di whole world Kovenant Box, as dia leg tosh di wota for Jordan River, dat place go divide for una.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 3:13
13 Iomraidhean Croise  

Yu dey great and get pawa; Yu get glory, honor and respet. Evritin for heaven and eart, na yor own and dis na yor kingdom. Wi dey praiz Yu pass evritin for dis world.


E gada di sea for one place kon keep di ocean for where e dey.


Just as Yu get pawa to make wota and sea flow, na so too, Yu fit dry river wey nor suppose dry.


For der, E divide di sea kon take dem pass as di wota stand up like wall!


Yu breath from yor nose and di wota kon full. Di river wey dey flow kon stand like wall and di part wey deep pass for di sea, kon strong.


Bikos di Pesin wey kreate una, go bi una husband. Na God wey get pawa bi en name. Israel God wey dey holy go save una. Dem dey koll am di God of di whole eart.


Yu mash di sea with yor horse and di mighty river kon dey foam.


Den e tell mi, “Na dem bi di two pesin wey dem anoint for heaven to serve Oga wey bi God for di whole eart.”


Si! Di Kovenant Box wey bi di Oga God for di whole eart own, don dey ready to enter Jordan River before una.


den make una tell dem how Jordan River take stop to rush, bikos of God Kovenant Box. Wen di box cross Jordan River, di wota stop to rush. Dis stones go make Israel pipol dey always remember wetin happen.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan