Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 3:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Naw, make una choose twelf men from di tribes for Israel, one pesin from each tribe.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 3:12
5 Iomraidhean Croise  

“Make yu send men go shek Kanaan land wey I won give Israel pipol. Yu go send one man from each of di twelf tribe. Make each one bi leader for en tribe.”


Di priests wey karry God wey dey rule di whole world Kovenant Box, as dia leg tosh di wota for Jordan River, dat place go divide for una.”


“Selet twelf men from di pipol, one from each tribe.


Joshua koll di twelf men wey e choose from each tribe


For di river centre where di priests wey karry di Kovenant Box stand put, Joshua kon put twelf stones for der. Di stones still dey der still today.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan