22 Joshua tell di pipol, “Na una bi una own witness sey una dey sey, ‘Una go serve God till una die.’ ” Di pipol ansa, “Yes! Na wi bi awa own witness.”
“Di oga kon tell am, ‘Na yor word I go take judge yu, yu wiked savant! So yu know sey, I bi hash man; dey chop food wey nor bi my own and I dey plok fruit wey I nor plant?