Joshua 23:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English15 And na so, E don do evritin wey E promise una sey E go do for una, but if una disobey, God go bring all di judgement for una head, until E distroy una from dis good land wey di Oga una God give una. Faic an caibideil |