Joshua 23:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English14 “Make una listin, I go soon die. Una know with all una heart and body sey evritin wey God promise sey E go do, E don do am for us! Faic an caibideil |
Remember am naw, before yu go kon dey fear to klimb high place or to waka for road; den yor hair go don turn white like almond tree wey dey shine and yu go hardli fit karry yorsef just like grasshoppa wey dey die; den all di mind to dey sleep with woman or man, go vanish and small time, yu go-go yor final resting place, den pipol go mourn for di street for yu.