Joshua 23:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English13 den make una know sey di Oga awa God nor go porshu dis nashons again. Dem go trap and turn una to slave; dem go bi kane wey go dey tear una body kon blind una eyes until una vanish komot from dis good land, wey di Oga una God give una. Faic an caibideil |