Joshua 22:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English25 Na God make Jordan River as boundary between wi and una (Reuben and Gad tribe). So una nor get rite to woship God.’ And if e happen like dat, una shidren-shidren fit make awa own stop to woship and obey God. Faic an caibideil |
So naw, make my oga di king listin to wetin en savant won tok. If na God make yu hate mi; if I offa ofrin to am, E go shange en mind, but if na human being make yu hate mi like dis, God curse go fall for dia head! Bikos dem don porshu mi komot from God land wen dem sey, ‘Make yu go. Go serve anoda god!’