Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 22:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Ten leaders follow am go, one from each tribe, dem bi leaders for Israel family.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 22:14
3 Iomraidhean Croise  

Moses choose men wey fit do di work among Israel pipol kon make dem oga ova di pipol. Some dey rule tazons, odas hundred, some fifty and some ten.


Make una take one man from each tribe and e must bi oga for en family, so dat dem go help una.


Dem kon go Gilead land go meet Reuben tribe, Gad tribe and half of Manasseh tribe kon tell dem:


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan