Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 22:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Wen Israel pipol hear wetin happen, dem kon gada for one place for Shiloh to go fight dem.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 22:12
9 Iomraidhean Croise  

I know sey dem love God, but dem nor undastand am,


den make una make sure sey una kill all doz wey dey di town; plus all di animals wey dem get.


Israel pipol gada for Shiloh and dem kon build di tent where dem for dey meet, for der. Aldo dem don win di land,


Israel pipol send Finehas, wey bi Eleazar di priest son go Gilead go meet Reuben and Gad pipol plus half of Manasseh tribe.


Dem kon go Gilead land go meet Reuben tribe, Gad tribe and half of Manasseh tribe kon tell dem:


Finehas wey bi Eleazar pikin, di priest and di leaders kon leave Reuben tribe, Gad tribe and half of Manasseh tribe for Gilead town kon go ripot give di whole Israel wey dey Shiloh for Kanaan land.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan