Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 21:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 From Judah and Simeon tribe, na di towns wey dem give out bi dis.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 21:9
7 Iomraidhean Croise  

Na Asaf dey lead di sekond kwaya and na Berekaya bi en papa. Berekaya na Shimea pikin.


Di towns for Judah, Simeon and Benjamin aria wey dem rite down before, dem still give dem to Levi pipol.


For di town wey priests dey stay, Eden, Mijamin, Jeshua, Shemaya, Amaraya and Shekanaya dey help Kore share di tins give di oda priests akordin to dia work and age.


Dem give Kohat family from Levi tribe wey bi Aaron shidren, bikos di first share na en own.


Dem share di first ones give Kohat family. Di Levi wey bi priest Aaron shidren kon get thirteen big towns from Judah, Simeon and Benjamin tribe.


So Israel pipol give Levi tribe dia towns and fields, just as God tell Moses.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan