5 Di rest for Kohat shidren get ten big towns from Efraim, Dan and half of Manasseh tribe.
Levi sons na: Gershon, Kohat and Merari.
Abishua na Bukki papa. Na dis Bukki born Uzzi wey bi Zerahaya papa.
Dem give di rest pipol for Kohat shidren-shidren ten towns, wey bi half of Manasseh tribe.
Na Kohat born Amram, Izhar, Hebron and Uzziel family.
Dem share di first ones give Kohat family. Di Levi wey bi priest Aaron shidren kon get thirteen big towns from Judah, Simeon and Benjamin tribe.
Gershon shidren get thirteen big towns from Issakar, Asher, Naftali and half of Manasseh tribe wey dey Bashan.