Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 21:41 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

41 Levi tribe kon get forty-eight big towns plus dia aria among di land wey bi Israel pipol own.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 21:41
7 Iomraidhean Croise  

I curse dia wiked mind, bikos e too strong and dia annoyance, bikos e dey bad well-well. I go divide dem inside Jakob family kon skata dem among Israel pipol!


Na like dis too, Israel pipol take give Levi pipol dia towns and lands.


Dem go tish Jakob yor law kon tish Israel pipol yor kommand: dem go offa betta incense for Yu kon burn good ofrin for yor altar.


So Israel pipol give Levi tribe towns and fields from dia own, just as God don tok.


Merari family (doz wey remain for Levi tribe) kon get twelf big towns.


All dis towns get betta aria round am and dem resemble well-well.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan