4 Dem share di first ones give Kohat family. Di Levi wey bi priest Aaron shidren kon get thirteen big towns from Judah, Simeon and Benjamin tribe.
Na Asaf dey lead di sekond kwaya and na Berekaya bi en papa. Berekaya na Shimea pikin.
Levi shidren akordin to dia rekord na Gershon, Kohat and Merari. (Levi stay for one hundred and thirty-seven years.)
Amram marry en papa sista, Jokebed and e born Aaron and Moses. (Amram stay for one hundred and thirty-seven years, before e die).
Na Kohat born Amram, Izhar, Hebron and Uzziel family.
So Israel pipol give Levi tribe towns and fields from dia own, just as God don tok.
Di rest for Kohat shidren get ten big towns from Efraim, Dan and half of Manasseh tribe.
Eleazar wey bi Aaron pikin kon die too and dem beri am for Gibeah for di hill kountry for Efraim, where en pikin Finehas for get land.