34 Dis na di towns wey dem give Merari family (doz wey remain for Levi tribe). From Zebulun tribe, dem give dem: Jokneam, Kartah,
Di remainin pipol for Levi wey dem give work for God house, na dem bi dis.
Na so too, dem still give all Merari family twelf towns for Reuben, Gad, and Zebulun aria.
Di remainin family wey dey Merari tribe, na di land wey dem give dem bi dis: For Zebulun aria, dem give dem: Rimmono and Tabor.
Kedesh king, Jokneam king wey dey near Karmel,
Di borda from west go Maralah kon tosh Dabbeshet and di valley wey dey near Jokneam.
Dia aria na Kattah, Nahalal, Shimron, Idalah and Betlehem and all of dem na twelf big and small towns.
Gershon family get thirteen towns and dia aria.
Dimnah and Nahalal, plus all di aria for der and dem bi four big towns.
Merari shidren and dia family get twelf big towns from Reuben, Gad and Zebulun tribe.