Joshua 21:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English32 From Naftali tribe, dem give dem: Kedesh for Galilee (di town wey pesin fit hide put make dem for nor kill-am), Hammot-Dor and Kartan, plus all di aria for der and dem bi three big towns. Faic an caibideil |