31 Helkat and Rehob, plus di aria for der and dem bi four big towns.
Hukok and Rehob.
Dia land na Helkat, Hali, Beten, Akshaf,
till e rish Abdon, Ebron, Rehob, Hammon and Kanah and Greata Sidon.
From Asher tribe, dem give dem: Mishal, Abdon,
From Naftali tribe, dem give dem: Kedesh for Galilee (di town wey pesin fit hide put make dem for nor kill-am), Hammot-Dor and Kartan, plus all di aria for der and dem bi three big towns.
Asher tribe nor fit drive di pipol wey dey Akko, Sidon, Ahlab, Akzib, Helbah, Afek and Rehob, komot.
Dem kon dey go with dia shidren, animals and all wetin dem get.