3 So Israel pipol give Levi tribe towns and fields from dia own, just as God don tok.
I curse dia wiked mind, bikos e too strong and dia annoyance, bikos e dey bad well-well. I go divide dem inside Jakob family kon skata dem among Israel pipol!
with dia grassland. So di whole land go bi forty-eight.
for Shiloh wey dey Kanaan land kon sey, “God tell Moses sey make e give us town wey wi go stay and fields for awa animals.”
Dem share di first ones give Kohat family. Di Levi wey bi priest Aaron shidren kon get thirteen big towns from Judah, Simeon and Benjamin tribe.
Levi tribe kon get forty-eight big towns plus dia aria among di land wey bi Israel pipol own.