28 From Issakar tribe, dem give dem: Kishon, Daberat,
From Sarid, e turn face di east for Kislot-Tabor aria kon go Daberat and from der go Jafia.
Rabbit, Kishon, Ebez,
Dem give Gershon family for Levi tribe dis towns: from half of Manasseh tribe, dem give dem Golan for Bashan (di town wey pesin fit hide put make dem for nor kill-am) with Beeshtarah, all di aria for der and dem bi two big towns.
Jarmut and En-Gannim, plus all di aria for der and dem bi four big towns.