26 Di rest for Kohat family get ten towns and dia aria.
From half of Manasseh tribe, dem give dem Taanak and Gat-Rimmon, plus all di aria for der and dem bi two big towns.
Dem give Gershon family for Levi tribe dis towns: from half of Manasseh tribe, dem give dem Golan for Bashan (di town wey pesin fit hide put make dem for nor kill-am) with Beeshtarah, all di aria for der and dem bi two big towns.
Di rest for Kohat shidren get ten big towns from Efraim, Dan and half of Manasseh tribe.