Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 21:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 From half of Manasseh tribe, dem give dem Taanak and Gat-Rimmon, plus all di aria for der and dem bi two big towns.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 21:25
6 Iomraidhean Croise  

Taanak king, Megiddo king,


Near Issakar and Asher aria, dem give Manasseh, Bet-Shean, Ibleam where Dor town dey; Endor where Taanak dey and all di big and small towns wey dey near der.


Jehud, Bene-Berak, Gat-Rimmon,


Aijalon and Gat-Rimmon, plus all di aria for der and dem bi four big towns.


Di rest for Kohat family get ten towns and dia aria.


Kanaan kings kom fight for Taanak near Megiddo wota, but dem nor take any silva komot der.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan