23 From Dan tribe, dem give dem Eltekeh, Gibbeton,
Baasha wey bi Ahijah pikin, wey kom from Issakar tribe kon plan against Nadab and e kill-am wen en and en sojas won take-ova Gibbeton for Filistia.
Kibzaim and Bet-Horon, plus all di aria for der and dem bi four big towns.
Aijalon and Gat-Rimmon, plus all di aria for der and dem bi four big towns.