22 Kibzaim and Bet-Horon, plus all di aria for der and dem bi four big towns.
Solomon use en workers take ribuild am. Solomon still ribuild Lowa Bet-Horon;
Dem still give Levi pipol Jokmeam, Bet-Horon,
God make dem fear as dem si Israel pipol. Israel pipol really kill dem for Gibeon der. Israel pipol porshu dem pass Bet-Horon kon dey kill dem until dem rish Azeka and Makkedah.
E from der go di west side for Jafletite aria and di low arias for Bet-Horon and Geza kon end for di sea.
Di aria wey dem give Efraim and en family na: di east for Atarot-Addar go rish top of Bet-Horon.
Shekem (di town wey pesin fit hide put make dem for nor kill-am) wey dey Efraim kountry for di hill, Geza,
From Dan tribe, dem give dem Eltekeh, Gibbeton,