Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 21:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Anatot and Almon, plus di aria wey dey near der and all of dem na four towns.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 21:18
8 Iomraidhean Croise  

Abiezer wey kom from Anatot; Mebunnai wey bi Hushah pesin;


Den Solomon tell Priest Abiatar, “Make yu dey go yor kountry for Anatot. Yu suppose to die, but I nor go kill yu naw, bikos na yu kare for di Kovenant Box wen yu dey with David my papa and yu follow am face all en trobols.”


Di towns and lands wey dem give dem for Benjamin aria na: Gibeah, Alemet and Anatot. So all di towns na thirteen.


Dem still dey stay for Anatot, Nob, Ananaya,


Gallim pipol! Make una shaut well-well! Laishah pipol! Make una listin naw. Anatot pipol! Make una ansa!


Jeremaya wey bi Hilkaya pikin, na wetin e profesai, dey dis book. Jeremaya na one among di priests wey dey stay Anatot for Benjamin aria.


From Benjamin tribe, dem give dem Gibeon, Gibeah,


Di priests wey kom from Aaron family kon get thirteen towns, plus di aria for der.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan