Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 21:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 So for Aaron shidren, di priest kon give dem Hebron (di town wey pesin fit hide put make dem for nor kill-am), Libnah,

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 21:13
9 Iomraidhean Croise  

So till today, Edom pipol dey free from Judah hand. For dat time, Libnah pipol still kause wahala too.


Wen Assyria offisa oga kom back from Jerusalem kon hear sey di king don komot from Lakish go fight against Libnah town wey near dem, e kon go meet and tok to am for der.


“Naw, from dis towns wey una give Levi pipol, una must choose six towns wey dey save wey pesin wey kill somebody go fit hide put. And una must give dem anoda forty-two towns


Joshua and Israel pipol kon mash from Makkedah go Libnah go fight dem.


Humtah, Kiriat-Arba (wey bi Hebron) and Zior and dem bi nine big and small towns.


So dem selet Kedesh for Galilee wey dey Naftali kountry on-top di hill; Shekem wey dey Efraim kountry on-top di hill and Kiriat-Arba (wey bi Hebron) wey dey Judah kountry for hill.


(Dem give di fields and di towns wey dey near am to Kaleb wey bi Jefunneh pikin.)


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan