12 (Dem give di fields and di towns wey dey near am to Kaleb wey bi Jefunneh pikin.)
from Judah tribe, e send Kaleb wey Jefunneh born;
Dem give dem Kiriat-Arba (na Arba bi Anak papa), wey bi Hebron for di hill kountry for Judah, plus di aria wey dey near am.
So for Aaron shidren, di priest kon give dem Hebron (di town wey pesin fit hide put make dem for nor kill-am), Libnah,
Wi go distroy Keret wey dey Negev for Judah aria and Negev aria wey bi Kaleb own. Wi burn Ziklag.”