Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 21:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Dem give dem Kiriat-Arba (na Arba bi Anak papa), wey bi Hebron for di hill kountry for Judah, plus di aria wey dey near am.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 21:11
15 Iomraidhean Croise  

E die for Kiriat-Arba (wey bi Hebron naw) for Kanaan land. Abraham mourn and kry for Sarah.


So Jakob kom back kon meet en papa Isaak for Mamre, wey dey Kiriat-Arba (wey bi Hebron naw), di place where Abraham and Isaak stay.


Afta four years, Absalom tell en papa David, “My oga, make I go Hebron go do wetin I promise God.


Na dem get Hebron near Judah and all di land wey dey near am.


Afta two days, Mary kon get up rush go Judah


(Before-before, dem dey koll Hebron, Kiriat-Arba. Na Arba bi Anak pipol papa and evribody know am.) So afta dis time, war nor kon dey di land again.


Humtah, Kiriat-Arba (wey bi Hebron) and Zior and dem bi nine big and small towns.


Dem give Kohat family from Levi tribe wey bi Aaron shidren, bikos di first share na en own.


(Dem give di fields and di towns wey dey near am to Kaleb wey bi Jefunneh pikin.)


Dem mash against Kanaan pipol for Hebron (wey dem dey koll Kiriat-Arba before), dem stay der kon fight and win Sheshai, Ahiman and Talmai pipol.


Hebron and doz wey dey di oda arias wey David and en men don travel pass before.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan