Joshua 20:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English9 Dis na di towns wey dem give all Israel pipol and doz wey dey stay with dem. Wen pesin kill anoda pesin by mistake, e fit run go der and who won kill-am nor go fit kill-am again, until di eldas judge en kase. Faic an caibideil |