8 So before di two spy go sleep, Rahab klimb go meet dem for di roof
(Naw, di woman don hide dem for di roof kon put dem under di tins wey dey der.)
Di king men kon find di men go di road where dem dey pass go Jordan River. As dem just kom out bigin porshu di men, di gateman kon lock di town gate.
kon tell dem, “I know sey God go give una dis town. Wi dey fear una well-well and evribody wey dey stay di town dey shake bikos of una.
By dis time, di temple don already full with pipol. All di five Filistia rulers dey der and about 3,000 men and wimen dey der dey wosh Samson as e dey make dem laf.