Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 2:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Di king men kon find di men go di road where dem dey pass go Jordan River. As dem just kom out bigin porshu di men, di gateman kon lock di town gate.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 2:7
6 Iomraidhean Croise  

“Wi si sey dem lock di prison well and all di sojas stand for di front, but wen wi open di gate, wi look inside, but wi nor si anybody.”


Wen time rish to klose di town gate for nite, di men kon go. I nor even know where dem dey go. Make una kwik-kwik porshu dem and una go katch dem!”


(Naw, di woman don hide dem for di roof kon put dem under di tins wey dey der.)


So before di two spy go sleep, Rahab klimb go meet dem for di roof


Jeftah seize di place where dem dey pass cross Jordan River and if anybody from Efraim won try cross go back, Gilead men go shalenge and ask am, “Yu bi Efraim pesin?” If di pesin say, “No, I nor kom from der,”


E tell dem, “Make una follow mi, bikos God don give una viktory ova una enemies, (Moab pipol).” So dem follow am kon seize di place wey Moab pipol dey pass cross go Jordan River and dem nor allow anybody cross.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan