Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 19:50 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

50 As God tok, dem kon give Joshua di town wey e ask for, wey bi, Timnat-Serah for Efraim hill kountry. So Joshua build di town kon bigin stay der.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 19:50
6 Iomraidhean Croise  

Dis na di ofisas and di district wey dem dey kare for: Ben Hur dey kare for Efraim hill kountries;


Efraim born one girl and en name na Sheerah. Na en build Uppa and Lowa Bet-Horon and Uzzen Sheerah towns.


from Efraim tribe, e send Hoshea (Joshua) wey Nun born;


Wen dem don divide di land into seven, Israel pipol kon give Joshua, Nun pikin some land.


Dem beri am for di land wey dem gi-am for Timnat-Serah for Mount Gaash nort wey dey Efraim hill kountry.


Dem beri am for en land wey dey Timnat-Heres, for Efraim hill kountry, near di nort side for Mount Gaash.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan