Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 19:49 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

49 Wen dem don divide di land into seven, Israel pipol kon give Joshua, Nun pikin some land.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 19:49
4 Iomraidhean Croise  

All dis na di land wey dem give Dan tribe and dia family, plus di big and small town.


As God tok, dem kon give Joshua di town wey e ask for, wey bi, Timnat-Serah for Efraim hill kountry. So Joshua build di town kon bigin stay der.


Dem beri am for en land wey dey Timnat-Heres, for Efraim hill kountry, near di nort side for Mount Gaash.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan