Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 19:48 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

48 All dis na di land wey dem give Dan tribe and dia family, plus di big and small town.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 19:48
3 Iomraidhean Croise  

“Naw, dis na di tribes name: From nort near Hetlon to Lebo-Hamat go rish Hazar-Enan (wey bi Damaskus boundary near di nort side for Hamat) wey wide from east go rish west. Dan tribe go get one part.


(Dan pipol nor fit win all dia aria, so dem kon go fight and win Leshem. Dem kill evritin for der kon bigin stay der. Dem kon name am, “Dan” wey bi dia grand-grand papa name.)


Wen dem don divide di land into seven, Israel pipol kon give Joshua, Nun pikin some land.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan